See Dollar(USD) to Naira Black Market Exchange Rate Today!

ADVERTISEMENT

Ruger – Asiwaju (Lyrics)

Man getting high till I fade outIf the vibe no pure, on my way outHullabaloo, anytime we step outThe men dem outside, we no dey houseNo dey look for us, we no dey houseYou no dey see the mulla, we don spray outThank God say the maga don pay outOpe ooo
See, I’m ahead of them, AsiwajuI’m a fucking baller, Ighalo ni miNo man fit talk shit to meNi ilu mi, you go collect oSee, omo na me dey lead, AsiwajuI’m a fucking baller, Ighalo ni miNo man fit talk shit to meNi ilu mi, you go collect o
Cheers to my friends and cliqueWhen I call demma all pulling up quickStrapped up with the guns and the swords and thingsBring hell to anybody wey try test meI’m your daddy, I’m your uncle, I’m your popsyI be old man, no go dey call me Gen-ZBrother see, steady giving them gapMo ti lo far, they can never near me
As my laba laba just goMy oyinbo wife don showOmo, my polo white, my face showSweet boy for life, you don’t knowYour serious babe dey worry my phoneE don dey sup for back, you don’t knowEveryday we dey run am on codeYou suppose to know how the thing go
Man getting high till I fade outIf the vibe no pure, on my way outHullabaloo, anytime we step outThe men dem outside, we no dey houseNo dey look for us, we no dey houseYou no dey see the mulla, we don spray outThank God say the maga don pay outOpe ooo
See, I’m ahead of them, AsiwajuI’m a fucking baller, Ighalo ni miNo man fit talk shit to meNi ilu mi, you go collect oSee, omo na me dey lead, AsiwajuI’m a fucking baller, Ighalo ni miNo man fit talk shit to meNi ilu mi, you go collect o
I’m on a different steezeSinglet, belt and ripped out jeansMan too wise, I no fit lose that cheeseOluwa thunder my body with blessingsOgbeni! Ogbeni! Leave that thingWhen I say kukuruku! Cook that thingWho dey che- who dey check am, oya look that thingFace white, yansh black, I rebuke that thingMake nobody try stress me, I no be JJCI don’t know if you get it, on a top rating, affiliate with the best teamYou wan race me? We no dey do the same thingCanoe no be jet ski, omo you say wetinNo go reason me less, omo you go chop crapingI do it diligentlyWon le mi, won le ba mi
Man getting high till I fade outIf the vibe no pure, on my way outHullabaloo, anytime we step outThe men dem outside, we no dey houseNo dey look for us, we no dey houseYou no dey see the mulla, we don spray outThank God say the maga don pay outOpe ooo
Man getting high till I fade outIf the vibe no pure, on my way outHullabaloo, anytime we step outThe men dem outside, we no dey houseNo dey look for us, we no dey houseYou no dey see the mulla, we don spray outThank God say the maga don pay outOpe ooo

Do you find Val9ja useful? Click here to give us five stars rating!

More
 
Join the Discussion

Comments (2)
  1. Aishat

    10 months ago

    I love this music

    Reply

  2. TIANA ALIE

    1 year ago

    I LOVE UR MUSIC RUGER U ARE THE BEST

    Reply

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *