See Dollar(USD) to Naira Black Market Exchange Rate Today!
See Dollar(USD) to Naira Black Market Exchange Rate Today!

Burna Boy – Anybody

Burna Boy – Anybody

Award-winning artist and African giant, Burna Boy come through with a high-anticipated smashed masterpiece hit track dubbed “Anybody”.

Burna Boy has been working so very well on his forthcoming project, ‘African Giant’ which is expected to be out before the wrap of the year.

Furthermore, Burna Boy linked up with DJDS on their wonderful project, “Steel & Chopper” which had songs like “Darko”, “Thuggin”, “Innocent Man” and “34”.

Read Lyrics Below:

[Verse 1]
I don’ charge my energy, I no get time for no enemy
Tori pe won le tomi
Nothing wey person never see
Omo nothing wey person never see
Forget, I say fashi

[Bridge]
Very soon expecting
Je kawon padi eh jen be
I dey kaku dey gbese
Jejeli jeje jeje
I been dey answer them yes sir
Now na me dem dey answer yes sir
Respect is reciprocal
Even though unuh know say I special

[Chorus]
Anybody!, wey no want to soji
Anybody!, wey no dey carry body
Nack am something, ahh
Nack am something
To ba ta fele, fele
Nack am something

[Verse 2]
You wan chop but you never work
Shey na because me sef I never talk
I look you dey laugh you gan gan gan gan gan gan
I sha know say the time go come
Omo, I know say the time go come
When you no go fit learn no more

Omo omo
Life na turn by turn
Whether you like or not
To ba ginger me
Egbeskele go cause, oya ki gba je k’won gbo

[Chorus]
Anybody!, wey no want to soji
Anybody!, wey no dey carry body
Nack am something, ahh
Nack am something
To ba ta fele, fele
Nack am something

[Bridge]
Very soon expecting
Je kawon padi eh jen be
I dey kaku dey gbese
Jejeli jeje jeje
I been dey answer them yes sir
Now na me dem dey answer yes sir
Respect is reciprocal
Even though unuh know say I special

[Chorus]
Anybody!, wey no want to soji
Anybody!, wey no dey carry body
Nack am something, ahh
Nack am something
To ba ta fele, fele
Nack am something

[Outro]
Gbese
Eni to ba ta, fele fele, la’go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la’go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la’go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la’go lori won

Listen and share your thought below:

DOWNLOAD MP3

Do you find Val9ja useful? Click here to give us five stars rating!

More
 

Join the Discussion

Comments (3)
  1. Tumukundehenry

    10 months ago

    Soso

    Reply

  2. Viex vicent

    12 months ago

    Viex

    Reply

  3. Pascal

    1 year ago

    I love naija music

    Reply

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *