See Dollar(USD) to Naira Black Market Exchange Rate Today!
See Dollar(USD) to Naira Black Market Exchange Rate Today!

Burna Boy – Alarm Clock ( Lyrics )

Burna Boy – Alarm Clock
Burna Boy – Alarm Clock

[Intro: Diddy]
God made us
He made them magical beings
It’s important how you look at yourself and you view yourself
(Wake up)
How you look at your brother, how you look at your sister
We from the same tribe
It’s Black love
It’s that real love
(Wake up)
(Woah)

Alarm clock
All stand up
Make una wake up
Ah, this early morning
Oh, this early morning
Ah, this early morning
Oh, this early morning
Ah, this early morning

Some people go wan dey talk
Instead of to thank the Lord
Some people no wake up
Ah, this early morning
Oh, this early morning
Ah, this early morning
Oh, this early morning
Ah, this early morning

Se dem send you ni
Se won ran e ni (E ni)
Se dem send you ni
Ooh, no-no-no, no-no-no-no
No-no-no, no-no-no-no

Many things wey man go see
Wey dey make a man dey wonder
Abi se dem no believe me
Why dem wanna drag me under?
I must be a special type of broda
Some type of Oga (Ayy)
You go come discover (Ayy)
That I’m really unstoppable

Jesu ba mi s’ona, s’ona, s’ona
Mi o ran eyan, ran eyan, ran eyan
Oluwaburna lomo
Omo oni j’ogbon
Enemies por gan
Ke sa ma ro
Everybody di body, body
Set your alarm clock

Ayo, you awake yet?

 

Hot Debate!: Between Peter Obi and Obi Cubana, who is richer?

Do you find Val9ja useful? Click here to give us five stars rating!

More

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *