Job Opportunity: Nigerian Unisex Beauty Salon Xclusivebeauty Has Vacancies for Barbers
Job Opportunity: Nigerian Unisex Beauty Salon Xclusivebeauty Has Vacancies for Barbers
ADVERTISEMENT

Bella Shmurda – New Born Fela (Lyrics)

New Born Fela (Lyrics) by Bella Shmurda

Bella Shmurda of Dangbana Republik is a talented singer and songwriter who has released a brand new song tagged “New Born Fela,” and the lyrics are accessible.

New Born Fela (Lyrics) by Bella Shmurda:

ADVERTISEMENT

 CLICK HERE TO DOWNLOAD THE MAIN SONG.

ADVERTISEMENT

Used to the good life
I never pray for the bad time
You know money good sha
Anything wey stress I no like sha

No thank me don’t mention
I just wanna love you intentional
No pressure no tension
I just wan love you exceptional

Mother Fucking Babylon
I no stop till I get enough
I no wait my journey long
Make the money full pass burdilon

I no girl wey dey use toy
I no care baby na your choice
And I fit but you don perignon
Nobody go run your marathon

I be the new born fela
Story teller, battery charger
Baby pana, for my matter, use kayamata
I know the matter, the matter don’t matter

I be naija don dada
Baby sho wapa , Emi kon fela
Call me jigga, I no get dada
Love my cigar, do re mi fa so
Kalakuta ni mo wa sha

Hello!

Many things I see life ko ma easy

Oya kilotunfeso, abaso
Kulukulu so, miogbowon
Oya kilonso, mio ran wan
Miolejo, mio moto

Gongo aso, kutupa awu
Wangelewa tobarimi loru
Ayen lo to barimi l’osun
Kosewu na me go ball you

Mother Fucking Babylon
I no stop till I get enough
I no wait my journey long
Make the money full pass burdilon

I no girl wey dey use toy
I no care baby na your choice
And I fit but you don perignon
Nobody go run your marathon

I be the new born fela
Story teller, battery charger
Baby pana, for my matter, use kayamata
I know the matter, the matter don’t matter

Jesu go to calvary
No alawee, just for your sins
Don’t make me your enemy
Many things I see, life koma easy

Job Opportunity: Nigerian Unisex Beauty Salon Xclusivebeauty Has Vacancies for Barbers
Black Market Dollar (USD) To Naira (NGN) Exchange Rate Today 25th April 2024
How To Check Your JAMB Result 2024: Easy Steps

Do you find Val9ja useful? Click here to give us five stars rating!

 

Join the Discussion

Comments (2)
  1. MO RE NI KE

    1 year ago

    Nice

    Reply

  2. Sam

    2 years ago

    Good

    Reply

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *