Job Opportunity: Nigerian Unisex Beauty Salon Xclusivebeauty Has Vacancies for Barbers
Job Opportunity: Nigerian Unisex Beauty Salon Xclusivebeauty Has Vacancies for Barbers
ADVERTISEMENT

Ayra Starr – Sability (Lyrics)

Sability (Lyrics) by Ayra Starr

Ayra Starr, a Mavin Records singer and Nigerian female music sensation, debuts the lyrics to her new song, “Sability.”

ADVERTISEMENT

Ayra Starr – Sability (Lyrics)

London (London)

E n lę oh
Greet everybody for here oh
Padi jo shey shey pęlę oh
Mo ti so funwon tęlę oh
Belle oh
Deliver like I get belle oh
Dem say I dey go cele oh
Dem say I dey go cele oh

Espiritu Fortuna
I go make you jo dada
Shey you getty the power
Sweety passy amala ketu
Shinji Kagawa
Jesu kristi loba wa
Got them falling yakata
You know as e sabi girl dey do

Sabi oh, oh-oh (Come on, come on)
Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh
Sabi oh, oh-oh (Come on, come on)
Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh (Oya na)

Oni reason
Oni reason why dem dey call me oloyin
While you beefing, I’m still leading
Kill anything I no fit miss
You no go fit in my shoes
High fashion, Jimmy Choos
Wanna sip some gin and juice
Tomorrow will be okay

Espiritu Fortuna
I go make you jo dada
Shey you getty the power
Sweety passy amala ketu
Shinji Kagawa
Jesu kristi loba wa
Got them falling yakata
You know as e sabi girl dey do

Sabi oh, oh-oh (Come on, come oh)
Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh
Sabi oh, oh-oh (Come on, come on)
Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh (Oya na)

Espiritu Fortuna
I go make you jo dada
Shey you getty the power
Sweety passy amala ketu
Shinji Kagawa
Jesu kristi loba wa
Got them falling yakata
You know as e sabi girl dey do

 

DOWNLOAD MP3

ADVERTISEMENT
Job Opportunity: Nigerian Unisex Beauty Salon Xclusivebeauty Has Vacancies for Barbers
Black Market Dollar (USD) To Naira (NGN) Exchange Rate Today 26th April 2024
How To Check Your JAMB Result 2024: Easy Steps

Do you find Val9ja useful? Click here to give us five stars rating!

More
 

Join the Discussion

Comments (10)
  1. Ife

    5 months ago

    I love array star song i love her too that my song keep it up

    Reply

  2. Daniel

    8 months ago

    The song is very wonderful,that is my best song so keep it up ayrra star

    Reply

  3. Dumba Nongunher

    10 months ago

    Just for all

    Reply

  4. Joy Friday

    10 months ago

    This Song Is So Fabulous It’s My Best.Keep It Up

    Reply

  5. Joy

    11 months ago

    So wonderfull

    Reply

  6. Joy

    11 months ago

    I love this song

    Reply

  7. Kiss beauty

    11 months ago

    Fantastic

    Reply

  8. Donald

    11 months ago

    Donald Emmanuel

    Reply

  9. Joba2.0

    11 months ago

    Nice lyrics

    Reply

    • Ulu Divine Justina Awa

      3 months ago

      yeah.

      Reply

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *